#RevolutionIsNow: Six revolutions wey shake dia kontri - BBC News Pidgin
#RevolutionIsNow: Six revolutions wey shake kontris of di world 5 August 2019 Wetin we call dis foto, #Revolution Now protesters for Lagos Presidential candidate of African Action Congress for di February 2019 election for Nigeria, Omoyele Sowore ginger im supporters across di kontri to protest against …